Friday, 23 October 2015

Two young women naked their self because of old iPhone in a nightclub (see photos)

image

Una know say i dey always talk am for here, say make una dey protect una dignity, dat iphone no be new one oo, no be inside carton e dey oo, and even if nah new one nkor?? So u go just sell your body like dat... Common, women make una stop this kind disgraceful act to humanity....
Tor... Although this nah oyinbo ppl oo but i know say e get people wey fit do am for naija, even with all this my warnings... People dey wey fit still do am, because of Nokia touch light self.... Rubbish!!!

image

0 comments:

Post a Comment