When i name this site NAIJA TOO MUCH, una see say i no do mistake, chai... Those wey follow watch this guy when he dey carry this create talk say nah Naija juju him use....ehn i talk say i must find out from my fans...
Shey e possible say him just get the power to carry am abi nah African juju him use??
0 comments:
Post a Comment