Tuesday, 27 October 2015

(MUST SEE) Pastor tell couples say make they touch and pray ontop their private part

image

Hhahahah lol... wetin dey shele for this photo...lol ? This thing just dey amaze me, the kind thing wey dey shele for naija ehn... Nah only GOD go help us ooo... Although i like this pics because e be like say the pastor talk say make the couples pray ontop their private parts ...lol maybe , because the pastor feel say, them fit don do some funny things with am before so they need to sanctify am before they join them. Lolx... Abi?? Or wetin u think.. If u notice well the man put him hands ontop her breast and the woman too put her hand ontop the man pen*is , them dey cast and bind all the demonic forces wey dey their... Hmm may God help us!!

what do you think?

DROP YOUR COMMENTS BELOW

Related Posts:

0 comments:

Post a Comment