Showing posts with label NAIJA JOKES. Show all posts
Showing posts with label NAIJA JOKES. Show all posts

Tuesday, 12 April 2016

Friday, 8 April 2016

Wetin you go do if this Nurse Try this kind thing with you??

Lolx... Funny photo ...Just imagine say you sick, then you enter Hospital and d doctor tell one nurse say make them give you injection.... While injecting you.. She leave the needle for your yansh.. Con dey receive call... Lolx,,,

Wetin You Go Do??

Drop your comments.

image

Monday, 4 April 2016

Sunday, 3 April 2016

Friday, 1 April 2016

Ghen,ghen!! Olamide badoo holds secret wedding today!! (see the lucky girl wey hin wan marry)

– Olamide dey leave bachelor’s club

-The indigenous rapper dey marry today

– ehn He dey Marry One of the most famous Blogger for Nigeria .... Damn!!


image

The Talented rapper and Ceo of Y.B.N.L dey marry today 1st of April.

But the most surprising thing be say, Nobody Notice there affair.... Can you imagine, some dey even think say dem get beef.. But d way things change so, the thing surprise me sef.....

Atlast Olamide don finally say bye bye to bachelor life! His going to be a married man today.


See the photo of him wife below...

image

nah Linda ikeji..... Lolx...

What a big Joke!!

Nah April fool things oo... Abeg oo...

Thursday, 31 March 2016

Tuesday, 26 January 2016

This lady talk say she she wear this dress go school today & her lecturer say she be tout (see the dress here and judge)


See wetin the girl wrote...

"I wore this to school today and my lecturer called me a tout..Please what is bad in this outfit sef..."

But wait oo... E be like say the lecturer get eye problem!! Abeg wetin dey wrong for this dress wey she wear??

Sunday, 24 January 2016

If She Ask you wetin Dem Dey Use This Thing For,Bros Just Cancel The Wedding (See Photo)



BaBa No Dulling Ooo... You Know Say Our Girls Now Adays Go Be Like: (twisting toung) "My Dear What's This Thing Used For" Bros no worry just tell her it use for baking cake.....just for laughs…
if you like cancel your wedding.. My hand no dey ooo... Lolx..

Saturday, 23 January 2016

Friday, 22 January 2016

Thursday, 21 January 2016

Tuesday, 19 January 2016

Saturday, 16 January 2016

Friday, 15 January 2016

Thursday, 14 January 2016

Tuesday, 5 January 2016