Friday, 1 April 2016

Ghen,ghen!! Olamide badoo holds secret wedding today!! (see the lucky girl wey hin wan marry)

– Olamide dey leave bachelor’s club

-The indigenous rapper dey marry today

– ehn He dey Marry One of the most famous Blogger for Nigeria .... Damn!!


image

The Talented rapper and Ceo of Y.B.N.L dey marry today 1st of April.

But the most surprising thing be say, Nobody Notice there affair.... Can you imagine, some dey even think say dem get beef.. But d way things change so, the thing surprise me sef.....

Atlast Olamide don finally say bye bye to bachelor life! His going to be a married man today.


See the photo of him wife below...

image

nah Linda ikeji..... Lolx...

What a big Joke!!

Nah April fool things oo... Abeg oo...

0 comments:

Post a Comment