Naijatoomuch!! See make we yarn better thing today.. Wetin dey pain me pass be say, Una go dey Naijatoomuch, but to comment nah wahala, abeg we wan discuss correct matter for here so ah go wan make all of una, follow contribute.
The above photo nah the kind of things wey we dey see for social media this days, and the thing dey worry me, if smack small girls like dat fit dey post that kind picture, i bet you in the next 5 years, girls go dey post naked any how...
And this matter don carry us enter another topic, wey be:
SHEY SOCIAL MEDIA DON DO MORE HARM THAN GOOD
SHEY MAKE GOVERNMENT BARN PEOPLE OR EVEN TAKE THEM GO PRISON IF ANYONE POST THIS KIND PICTURES?? ABEG MAKE UNA TALK OO
If government wan dey take pole go prison, hw many pole dem wan take? Na hin b say prison selv no go containspple ...cos Na half Nigerians dem go arrest...
ReplyDeleteChimo!!! Snit you mean say nah half of nigerians dey do this kind thing??
ReplyDelete