E get one saying wey talk say:
wetin man fit do, women fit do am better!!
Sowtey e turn to wetin women fit do, men fit do better.
Ok the small tori wey i carry come today no too much!!
Well we know say bleaching don turn to normal thing for girls, but as time goes on sha, we sabi say men sef don dey follow the foot step of some girls wey dey bleach!
Men don dey even bleach pass women sev!!
The question be say!!
shey you go fit marry guy wey dey bleach skin??
And for guys, you fit marry girl wey dey bleach??
you can see our other nice article for you just click klg asli
ReplyDelete