Monday, 18 January 2016

Graphic photo: see wetin terrorist do to this small girl



OMG!!!!

you fit imagine wetin some group of boys do for this young girl?? And the set of boys wey do this thing nah within her age oo... All in the name of say them dey play... Den dey all went into a bush.. To play, and the girl no know say them don set her up. They actually wan rape her.. Naso she run call for help but nobody to help her, the 3 boys beat her with a stick, nah very long thick stick, we go show una their photos later... Investigations still going on!!

1 comment: