See this Cute photo wey Adams Oshiomhole and him wife Iara dey carry one unknown cute baby Pediawap Saturday, January 23, 2016 NAIJA TORI, NAIJA TORY, NEWS No comments The Edo governor and him young wife dey take care of person pikin. Iara dey look like say make the pikin turn her own one time!! Share This: Facebook Twitter Google+ Stumble Digg