Saturday, 23 January 2016

Talk true, if to say dem leave wizkid and dammy Krane make them fight who go win??



if to say them leave dammy krane and wizkid inside one room make them fight... Who u think say go win... Consider their physical strength... The two of them begin for street sef...

Me and my friends don argue tire so i decide say ah go carry am come una place....

Abeg make una comment oo...

Money is involved!

0 comments:

Post a Comment