The Tori wey i carry come today really baffle me oo... Naso i see small small boys wey never even reach 18 years dey drive trailers, and the con dey even feel superior, like Say nah only them get road.. I dey write this article cause e remain small wey one trailer driver wey dey drive this long dangote trailer, e for kill me today.. Just because e wan change lane to the right where as me don already dey there, see car for my back, car dey front, how i do do, instead make the yeye boy endure till him see chance, e just change hand anyhow... Chai.. Nawaoo.. I think make government help us intervene for this matter, make them dey catch any under aged tanker driver, ah....
Naija Tori: shey nah right thing make Under 18 dey drive trailer??

0 comments:
Post a Comment