Fake pastors every where, nawaoo.. A fake pastor wey him name nah Stephen Maduabuchi, they catch the man red handed on Thursday for Umuika Okwu Olokoro in Umuahia, Abia state when him wan try bury charm for his up coming crusade. The fake pastor confess say one popular Pastor wey dey him area send am on the "spiritual" mission.. Well when they catch the man sha.. Naso those wey dey live for there burn the charm....
I no know wetin dey worry some people, dey turn church to business place, all because of say they wan fame and they wan rich...
nOTE: Abeg if you get any tori about any incident wey shele for your area, no fear, Nigeria go better again, na to dey expose them one by one!!
more photos after the cut....
0 comments:
Post a Comment