Saturday, 23 January 2016

Two Drivers no gree give their self chance for Abeokuta (see photos)


Some people go just dey do like say nah them get road.. Just imagine wetin this two old married men dey go.. And the stupid thing be say, the person wey get that SUV pack him car Der then he leave am there lolx......


0 comments:

Post a Comment