Monday, 25 January 2016

The World’s Smallest Nightclub Nah The Size Of A Phone Booth [See the Photo]



‘Teledisko’, Nah the world’s smallest disco, were people dey party.... And the thing fit accommodate only Two people at a time.. Nah hin be say you go carry your best friend abi your partner enter.... The place also get were you fit insert disk... No DJ!! ...

But wait oo.. Una think say this thing go for work for naija... Just imagine say you put sekem... How you wan sekem inside that thing.. Abi you put terry G... How u go dance am.. Lolx... I love my country!!

0 comments:

Post a Comment