Saturday, 16 January 2016

Woaw!! How many girls fit do wetin this girl dey do??


how many of this girls fit do as this strong girl dey do?? Woaw. I like this girl courage, instead man she dey do Ashawo business or looking for guys wey go carry her bills for head, she summon courage and she join brick layers....

This thing happen for lagos state!! .
#whayasay??

1 comment: