Saturday, 16 January 2016

Wey those girls dey?? See the Before Marriage Vs After Marraige...photo

Yea... E don tey wey i bin way yarn una this question, but my mind dey skip am!!






Me i don see plenty girls wey dey very bad... I mean them worse sev, and when dey marry, their husband no dey allow them commot again, them dey always dey for house 247!!

Shey nah correct thing that man do?? And for girls you fit allow your husband lock u inside house 24 hrs!! ??

1 comment: