This is The Best Entertainment Blog that offers hot gist, jokes, news, videos, e.t.c in both english and pidgin......enjoy the fun. Stay blessed, and invite your friends here.
December is coming, rituals don start, dem don dey look for money by all means, wetin go ever make u kill person because of money, Na human being like u oo.. Chai.. Please make una know how una go dey commot for night...
0 comments:
Post a Comment