Friday, 30 October 2015

Jesus... Abeg see the Onitsha-Enugu expressway (na death be this)

image.

Just imagine.. This road nah d road wey travellers dey pass oo... Abeg see that big house self... Ehn... Governor obiano don call Federal Government sha.. I pray say them go do am sharply...

Related Posts:

0 comments:

Post a Comment