This is The Best Entertainment Blog that offers hot gist, jokes, news, videos, e.t.c in both english and pidgin......enjoy the fun. Stay blessed, and invite your friends here.
Wait.. Wetin our girls dey do this days self.. E dey fear me oo.. Where this our great Nigeria dey go self? I tire for our people wey dey spoil this great nation... Ok for instance, take this scenario..
Oyinbo man no fit bleach to become black man!!
Nah only black girls go carry Der mumu skin dey play... To turn oyinbo.
This will teach you that our skin dey unique, you no fit see am make...
Cool....
ReplyDeletetest
ReplyDelete