Speaking as a Guest speaker at the Eve secondary school series today,
Nollywood actress, Annie Idibia tell the world say she once sold pepper soup with her mother to make hands meet i.e. Nah the pepper soup business dey make them survive.
The mother of two and wife of the famous superstar singer 2face Idibia urged the crowd of students not to give up on their dreams, stating that..
“I want you all to follow your dreams. I don’t want you to feel like the next person is more privileged than you and use that as an excuse for failure. - Honestly nah the fact she talk so, abeg brothers and sister of today, make una no just dey se-down for house, find something doing. U no go know where that thing go carry you reach!
I had no break time when I was in secondary school because I had to go to the market during breaks to buy pepper soup things from the market and put in the fridge for my mom to cook and sell in the evening. And after school I would assist her in selling. (See for this life ehn, anything wey u do like this, nah him u go reap. U dey feel say u be big girl abi?? U dey feel say u too big to help ur mama?? I pity u oo, i pray say u no go regret am!!)
I had to do that because that was how I and my brothers school fees were paid. Today I am living my dream.” (my dear humble and great reader, i wan tell u something today, without you, the world never complete, without u the world no fit make decision, u and i dey always complain about our politician's say them dey corrupt, dem dey embezzel our money, them dey do this and that. Since u know that why u no fit step up and go and amend everything. If u believe u fit change the world. Just believe and work hard... Oh u they think about resources?? My Dear reader no worry about am, just start up something first and u will see changes!)
The event which held at Terra Kulture, was powered by Metro Fm and tagged #YourDreamsOurReality
0 comments:
Post a Comment