Imagine If animals and insects were on
facebook,
we'll be having posts and comments
like......
1. MOSQUITO WALL POST:
Finally PHCN don off light, blood sucking things.
COMMENTS:
(a) Fuck up, dey don on gen for my side.
(b) Abeg bros which area you dey? my
people don fleet house.
2. DOG WALL POST: Na wa oh..... I never even stay reach
5mins,
all these calabar people don dey eye me.
*Ghost mode activated,
them no go see me* escaping things on
my mind. COMMENTS: My neighbour na calabar
too.
The man eyes no good for where dogs
dey...
I go bite am soon.
3. RAT WALL POST: Omo na die I dey oh.....
No food for my master kitchen.
Na him books go hear am nah.
him think say I come him house to watch
tv abi?
COMMENT: Your master stingy oo, disown am jor.
4. CHICKEN WALL POST:
On the 1st of Dec. I'll be traveling for one
month,
if you need my attention,
enter bush I no fit shout. All these Christians no be am at all.
COMMENT: No be only you oh,
I dey migrate too.
5. HE-GOAT WALL POST:
Heat mood activated,
any she-goat online for sex chat? COMMENTS:
(a) She-goat. @He-goat you're a capital
BIG fool.
(b) He-goat. @She-goat, pretender, as if
you no dey feel horny.
Carry your smelling backside comot for post jor.
6. COCK WALL POST:
All these hen go dey run like say dey no
wan do.
But if you catch them, dem go bend
quickly, set for doggy style. COMMENT: Your own better nah, you
dey catch them.
The ones for my area na fast and furious.
I don pursue tire....
7. RAM WALL POST:
As Salah don dey reach, na church things from now on.
(blood of jesus go cover me o)....
0 comments:
Post a Comment