Sunday, 25 October 2015

NAIJATOOMUCH: Which kind rubbish this naija girl dey do with this small child??

Which kind rubbish this naija girl dey do with this small child??

image

i still dey sound warning to those stupid girls wey no dey ever do good thing for their life... See were this girl put this young boy.. Abi she no fit put am for front or even carry her self... Nawaooo... This world self...

@naijatoomuch
#Naijamustbetter

0 comments:

Post a Comment