Monday, 26 October 2015

See the 2 things wey go happen to you if you sleep with person wey don do abortion before

image

This one nah for Men


The time wey i hear this thing ehn... I no too understand am so nah him make me share am to una.

Actually nah Both ladies and men
Suppose read this one.
As una sabi say abortion nah means of killing a child... Nah person u dey kill.. And according to holy book wey talk say "thou shall not kill"
so my nomber 1 nah :-

1. Any Judgement & punishment wey the girl go receive from BABA GOD go also follow you join.. That is to say, nah u and the girl dey share the punishment together because u don slept with woman wey commit abortion


2.And another thing be say, The blood of the innocent baby go dey upon una head Because the man don sleep with her and two of them don turn to one through that SEX.

Men nah the gospel truth be this oo. Believe it or not, nah real!!

GET MORE RELATIONSHIP TIPS HERE... ALWAYS STAY UPDATED AND PLEASE HELP US INVITE YOUR FRIENDS AND FAMILY, SO THAT THIS PLATFORM NO GO RUN DOWN.. NAH ONLY US DEY DO THIS KIND PIDGIN WORK FOR NAIJA OOO. SO MAKE UNA SUPPORT US TOO

0 comments:

Post a Comment