Thursday, 29 October 2015

See the Lady wey marry Secretly, she run away from the guy after 2 weeks (see wetin happen)

image

I no know when naija girls turn oyinbo people oo.. U see that girl bah, she met a guy online, person wey una nvr meet before o. Just because the guy dey post photos of him wealth on instagram, naso this girl fall in love sharp sharp, she say she no wan lose the guy to any other woman, she den told the guy that make them do weeding . Toh the guy ma agree after 2 weeks of weeding, the girl pack her loads she say she dey see hell for the house, the guy dey use beating do breakfast for her...

GIRlS: please make una know say not all
that glitters is gold! Toh...

0 comments:

Post a Comment