My name na Jane and I married my childhood sweetheart.
We dey live together for some years before we decided say we go marry about three years ago.
My man nah very lovely and responsible man and I dey lucky to have him.
We get great relationship, apart from the physical side.
But now no how he wan take play love to me, He no dey move me like before.
And i never ever think am say i go cheat on am, but lately, I tell my self say if i see any opportunity, i go grab am. Although
I love my husband very much and we get one-year-old son.
And with wetin dey my mind now, if my husband know, e go hurt am very very bad....
Now i need solution, abeg wetin una think say i fit do for this matter??
0 comments:
Post a Comment