Saturday, 10 October 2015

TRUE LIFE STORY: E GOOD MAKE HUSBAND WASH ALL HIM WIFE CLOTH??

PLEASE MOSES HELP ME POST THIS STORY...

IT my mom ooo...

A young girl came back from school, with joy nah... As per say nah holiday them dey, naso she meet her papa wey dey wash her mama cloth for her, i mean all her wrapper, p*nts, Bra, e.t.c.

Then the young girl vex tell the mama say which kind thing be that...

Then the mama vex say she go dis- own her, the girl con talk say make she dis own her nah....

The girl need help, she say wetin she go do?? And is this good or bab??

0 comments:

Post a Comment