Wednesday, 21 October 2015

Shey you go fit allow your pikin, marry poor man?? (talk true oo)

E get one incident wey shele for my side,, due to say d girl parents rich and dem no wan make their pikin marry poor man... And you know say nothing wey love no fit cause or do....!!!

Well this girl fall in love with a poor man sha and she tush the guy up with money, then when she carry the man go her house, naso them begin dey blow big lie say the man nah naval officer... Things like that sha...if

well to cut the tori shot... Shey u too no go allow ur daughter marry poor man??

Related Posts:

0 comments:

Post a Comment