Saturday, 17 October 2015

Read the story of the man wey collect pension money and run away

A Man collect pension, after collect his pension, e follow woman run go, e forget him family, after two years d baba come back seat down for outside him house on Thursday.

After e collect pension money, after dem don spend all the money finish e con come back to him family as the baba wife see am, she say he no go enter their house, some of the man children follow support her, while some no support, dey say make the baba enter make dem hear wetin he wan talk..

If nah you, you go allow the baba enter house??

Related Posts:

0 comments:

Post a Comment