As e dey hot.... Chai naija too much ooo.... This woman enter one pastor place say make the pastor pray for her, cause she dey pass through financial wahala, then the pastor tell her say him wan do her one special work wey money go dey rush her.... Naso the pastor talk say make she go come back, then when she go back to the make... The pastor then tell her that he will bath her naked for back yard... Chai... Imagine.... Naso me i investigate the matter... I no go just reveal the church name and the pastor because them say make i no reveal their identity...
May God save us oo...
0 comments:
Post a Comment