good morning to you all, honestly i will start by thanking God for wetin e don do for my life, my family, friends and most especially for your life!
YES i know say we just dey start this organisation and i dey use this opportunity to thank and appreciate every one wey don contribute for one or two things, for NAIJATOOMUCH.COM. THANK YOU ALL!!
MY PRAYER FOR NOVEMBER
1) i pray say God go always give me the strength to be able to post wetin una LIKE, and also give you the strength to be able to LIKE wetin i post.
2) My GOD please provide money for my fans so that them go fit dey buy MB wey them go dey use enter this site only!
3) My GOD, I sabi say Month don dey run to an end, Please BABA, No allow any of my Fan run to an end. GOD please help me secure their life and also secure mine too.
4) Father, any of their heart desires, Lord please, i know their is nothing you can't do, please grant them their heart desires IJN, Amen
5) Mercyful Father please Forgive us our sins IJN
6) Father Lord, November no go be like the rest months , November go better pass wetin una don see before, My God go surprise you with wonderful things this November,( Insha Allah ). (Abeg i no be Muslim oo but i hope am correct, cause i also love my Muslim fans)
7) Blessings from the four corner of this world will begin to locate you, and from today, please i want you to draw nearer to God, nah only him fit make all this things possible.
(FOR THE CHRISTIANS - "IN JESUS NAME WE HAVE PRAYED")
(FOR THE MUSLIMS - "IN ALLAH NAME WE HAVE PRAYED")
AMEN!!!! AND AM WISHING ALL THOSE CELEBRATING ONE THING OR THE OTHER... (WHETHER BIRTHDAY,WEEDING, FREEDOM, ENGAGEMENT, ANYTHING AT ALL) MAY GOD help you in what you do and give you LONG LIFE AND PROSperity...AMEN