Wetin you go do if you find your bestfriend and your boyfriend on bed (see photo here) Pediawap Thursday, January 14, 2016 NAIJA TORI No comments imagine say you come house quickly and you catch your friend and your man ontop mountain... Lolx... And gun dey your hand.. Who you go first kill!! Share This: Facebook Twitter Google+ Stumble Digg Email ThisBlogThis!Share to XShare to Facebook Related Posts:Choi.. See the Giant Snake wey Swallow a tourist Woman Alive In South Africa (Photos)Giant Snake Swallowed Woman Alive In South Africa (Photos) A Tourist woman wey her name nah laina Nyatoro was attacked by a big snake... And before … Read MoreOMG!! see wetin makeup dey cause?? See before and after photoOMG!! see wetin makeup dey cause?? See before and after photo nah waooo... Make government stop dey import makeup abeg... Make we sabi fine girls..… Read MoreI be 31 years old, i never get any Serious Relationship: shey make i dey Worried?I dey confused now, and i don tire self, i come here to seek counsel. i be 31 yr old and nah man i be, i dey work for bank. I get my own apartment and… Read MoreMUST SEE: Where our Parents dey ?? You must see wetin this nanny dey do to this small girl (Photos)Below photos nah the photos of a screenshots from a video I wey i watch for YouTube. I no know whether the video dey current or not, but i no fit up… Read MoreSee wetin make a Girlfriend Dump her Boyfriend. according to our source, d girlfriend don already dey warn am tey- tey but no be say the girl no fine oo... E just dey in love with two thing, e dey… Read More
0 comments:
Post a Comment