
Shebi you know wetin dey shele tomorrow?? Abi you no know?? Make i remind you?? Ok tomorrow nah 1st of January 2016... E worth make we Thank God nah?? Abeg make una thank God oo.. Not popping campaign alone...!! And we pray say as from tomorrow GOD go restore peace back to Nigeria!!
0 comments:
Post a Comment