Tuesday, 29 December 2015

few days left! buhari said no boko harm by 2016, is it possible??

image

Insurgency, boko harm.. Bla bla bla.

According to wetin we see for Vanguardngr, wey say boko haram go end by December, it now December 29 and we never hear anything,
just few days ago, we hear say boko haram still dey bomb for maduguri, although we know say our soldiers dey try and people wey dey hospital now, no be small thing, but shey nah right thing buhari do, by putting a deadline to insurgency.

According to Naijatoomuch research, we know say e get people wey dey sponsor this boko haram people, i think e go better if president Buhari fit find those wey dey sponsor them, then make them take them to court.. At least nobody is above the law, according to wetin them talk.

Another thing be say ... Should Nigerian government negotiate with boko haram??

Many things dey to talk oo.. Plenty question dey run for my mind now.. Because i no understand our government again...

0 comments:

Post a Comment