Monday, 28 December 2015

K. Michelle don go reduce her bombom..see the new size

image

Singer K. Michelle talk say she go reduce her butt implant because e dey take attention commot from her and her talent, and she don start the process so. She don do her first booty reduction surgical procedure and she remove about one gallon of fat from her butt.

She go still commot more oo. Nah the photo of her new butt wey she share be that, so that una go see the new size of her butt. Read wetin she write and see more photos after the cut...

image

image

image

image

image

0 comments:

Post a Comment