If you know say your friend gf/bf they cheat on am, you go tell am?? Pediawap Tuesday, December 29, 2015 entertainment, NAIJA TORI No comments The question wey we carry come today don cause commotion for town oo... Lolx... If you know say your friend girlfriend or boyfriend dey cheat on your friend, shey you go tell your friend or you go just dey look... ?? Share This: Facebook Twitter Google+ Stumble Digg Email ThisBlogThis!Share to XShare to Facebook
0 comments:
Post a Comment