president buhari don talk say them go cancel Arabian hijab if bomb continue for Nigeria, so nah baby hijab go dey now...but seriously... For those wey them dey call "elehaa" for yoruba.. Those wey go wear socks, hand gloves, nicap, e.t.c wey nah only their face u go dey see, toh bye bye to una.. Cause president buhari say them go soon cancel am only if boko haram continue.
President buhari go cancel Arabian hijab if boko haram continue.
president buhari don talk say them go cancel Arabian hijab if bomb continue for Nigeria, so nah baby hijab go dey now...but seriously... For those wey them dey call "elehaa" for yoruba.. Those wey go wear socks, hand gloves, nicap, e.t.c wey nah only their face u go dey see, toh bye bye to una.. Cause president buhari say them go soon cancel am only if boko haram continue.
0 comments:
Post a Comment