Very Wicked World! See the Baby wey dem carry for Filling Station In Katsina State today (Photo)
Sad, The baby wey no sabi anything, the pikin no offend anybody oo, yet dey still dey suffer am... They dump the baby at a filing station in Samja, Katsina state. Photo Credit: Aishat Alubankudi
0 comments:
Post a Comment