Monday, 9 November 2015

Photos: See the 3-day old baby wey d mama abandon her for front of church in Lagos

image

This life self, they too wicked oo.. When somebody dey wey dey look for pikin and them never see, nah him another people dey troway pikin any how... Nawao... they find A 3day old baby wey them abandon for front of church, The Apostolic Church, Nigeria, wey dey Water busstop, Gowon Estate Assembly around 7 a.m. yesterday Sunday Nov. 8th.

They wrap the baby for white shawl with a pack of him medication wey them place for him side. The NTM reader wey send the photos talk say they take the baby go Gowon Estate police station to report the incident. The baby they alive any nothing do am. Well will all self we still Thank God say the mother no drop the baby for canal. More photos after the cut...

image

image

0 comments:

Post a Comment