But anyway abeg una no dey encouraging at all... Ah.. Una no dey comment.. Na only 2 - 3 comment we dey see inside like 500 people online.. Abeg nah.. Make una dey try encourage us with una comment.. Thanks...
Well the tori wey i carry come today be say.. She e good to dey beat our children now adays.. ??
As in if they go wrong are parents expected to use Cain to correct them or to seat them down and talk sense into them.. Or should parents even give them punishment to correct them??
0 comments:
Post a Comment