Sunday, 10 January 2016

Woaw see the man wey dey use screw driver As him car key

image

Wetin we no go see for naija... Naija too much jawe... Lolx... This driver no get car key so e dey use screw driver take start him engine of his bus...LOL!

WhayaSay!!

0 comments:

Post a Comment