Wednesday, 27 January 2016

Geeez... See how this Girl Turn From Black To White!! Chai, there is God oo...[SEE WETIN SHE DO HERE]

OMG!!! Choi.. This Girl She post this photo for her instagram Page and she talk say nah her Before and After photo be that.. And all that magic happen as a result of the beauty product wey nah Alexia Be the name... Lol... Beauty product kor, Bleaching cream Ni!!! If you like go try am too.. Nah...

Tuesday, 26 January 2016

DOWNLOAD AFTER SCHOOL LESSON (Mark Angel Comedy) (Episode 54)

Emanuella surpris her uncle Mark Angel for this very funny video. OMG!!! This video dey very hilarious... I like am when i dey see young talented nigerians... E dey make me happy say we get better and brighter future!!! WATCH VIDEO HERE OR DOWNLOAD H...

This lady talk say she she wear this dress go school today & her lecturer say she be tout (see the dress here and judge)

See wetin the girl wrote... "I wore this to school today and my lecturer called me a tout..Please what is bad in this outfit sef..." But wait oo... E be like say the lecturer get eye problem!! Abeg wetin dey wrong for this dress wey she wea...

I Dey Dress So That I Go Fit Show Off My Se*y Legs” – Actress Chika Ike Replies Skimpy Dress Critics

The Nollywood actress, Chika Ike Don reply her fans wey dey citizen her say she dey always wear skimpy clothes. According to her critics, she too dey wear clothes wey too dey reveal her body. Chika Ike, wey be the CEO of Fancy Nancy Collection talk say: “I can’t do without my tan-top and my short,...

Monday, 25 January 2016

Social Media Madness!.. See the Kind Photo wey This Young Girl share!

Naijatoomuch!! See make we yarn better thing today.. Wetin dey pain me pass be say, Una go dey Naijatoomuch, but to comment nah wahala, abeg we wan discuss correct matter for here so ah go wan make all of una, follow contribute. The above photo nah the kind of things wey we dey see for social media...

OMG! See Wetin This Nigerian Girl Do This Guy Wey Wan marry Her (See Photos)

An instagram user wey her name be, Nwakor Zita don expose the chat history between herself and one of her suitor. The boy tell her say him wan marry her, then she say make he go make money first. But she no only tell am make e go look for money, after Zita don tell am say make e go look for money,...

See How this Lady Expose Wizkid 2nd Babymama the lady Report am to wizkid Girlfriend, Tania

I dey like this kind thing.... This babe wey get the handle, August Child Ugegbe slyly tell Tania Omotayo say her boyfriend, Wizkid get another baby with a Guinean babe, wey her name na Binta Diamond Diallo, and tagged her Instagram handle, bluediamond so that Tania fit confirm the gist..lol...Aproko...

"My grandmother dey sell wrappers for my school & studio sessions"- Harrysong share him story with this picture

The Five Star Music artiste, Harrysong share this photo of him grandmother and how she dey deal wrapper to pay him school fees and even him studio session. Well i guess say bros go pay her back now!! See wetin him write: "Ya'll say thank u to my grandmother. .I call her miloskey. ..the woman that...