Thursday, 5 November 2015

See the photo of the OAU lecturer wey die for him office

image


A lecturer wey dey Obafemi Awolowo University Prof. Solomon Ogunniyi, reportedly died for him office yesterday Thursday November 5th. The professor wey dey take medicine and a former provost of the college of health sciences, was said to have died for him office and no one noticed am for a long time.

Nah when people notice say e don dey for him office for a while without exiting, nah him dey go check am and found his lifeless body slumped in his chair. We never sabi wetin Cause him death but no foul play is suspected.

0 comments:

Post a Comment