Oga patapata catch One of his staff for office, when work still dey, nah so this lady collect excuse then she go meet her boyfriend for their office car pack, nah so dem start to dey do their "rubbish". Mean while the girl no know say her oga dey follow her, the oga record them, then he sent us this picture to expose the stupid act wey people dey carry out.
Well according to findings and the kind investigation wey i do for this matter, i realise say this woman dey sell those baby. Nah her boyfriend bring the plan and them don dey do this thing for like five years now, for this life ehm "person wey get head, no get cap and person wey get cap no get head" nah so life matter be o.
E get people wey dey look for pikin dem no see, nah him some people dey sell pikin up and down.
Even if they wan do am, shey nah inside car dey suppose dey do am? For office?? During work hours?? For broad day light??
Y we like to dey imitate oyinbo like this??
Nah oyinbo start to dey sleep with dog, now last month a young boy was caught too sleeping with a dog!
We no even sabi wetin we suppose dey copy from oyinbo.
MAY GOD HELP US OOOOO
THIS NAH THE BEST PIDGIN ONLINE TORI WEY DEY SHELE FOR WE COUNTRY.INVITE YOUR FRIENDS HERE ABEG MAKE DEM FOLLOW YOU JOLLY TOO!
0 comments:
Post a Comment