Ehn you too dey complain self... Yes you, why you too dey complain about nigerian government, or government is this, is that!
Ok now supposing nigerian's vote you as president wetin be the three agenda wey you go do!!
Mine is:
1) i go stop the import of cosmetics
2) i go taku insurgency... I go make sure say security dey
3) i go delete corrupt leaders.... Lol ...
Oya what's yours??
0 comments:
Post a Comment