this one too much nah, because of wetin nah, this man should attend jail for doing this nah, a man fights his wife because of a married mistress, and you know wetin dey??
This woman wey dem beat like say nah person wey still #5 naira for market, because of the way she love her husband , she dey ask whether make she take the man back!
Now make una imagine wetin this man do!.
After beating this woman with belt, Pam slippas, iron rod, he tie her for bed go dey boil hot water den God help her by sending her a guest to visit her.
Dear NTM (naijatoomuch) fans make una imagine say visitor no visit them, wetin for happen to her??
Upon all this, she still dey ask una whether make she go back to the man or not??
She dey wait OOOooooo
0 comments:
Post a Comment