girls! girls!! Girls!!! Why be say dem go send some young girls go school dey go, go school go dey do rubbish, evry act of the devil nah him full young girls of today hand! And if you should ask them wetin make dem dey behave like this, nah lack of contentment, wetin deir parents do for them no dey ever satisfy them.....
May God help us!!!
0 comments:
Post a Comment