Sunday, 6 September 2015

beyonce don release eight new hot photos wey she snap for america festival

image

image

Beyonce nah amazon last night as she take enter de stage perform at de "Made In America festival", wey nah her husband, Jay Z get am.

She performed in 8 separate customs wey dey shine like gold, including one custom James Harden Jersey and 76ers jersey.

See More photos after the show and on top de show...

image

image

image

image

image

image

image

Saturday, 5 September 2015

Choose Your Destiny: oya read wetin happen btw one boy & The Native Doctor

image

E get one boy wey go babalawo place (native doctor) and e he ask say he wan know how bright him destiny go be.

The native doctor con draw circle with white chalk and he draw another circle with black chalk.

After that, he con put a dead millipede for floor and he ask the boy make e dey watch well.

The native doctor talk say him go talk some incantations wey go make d dead milipede, begin dey crawl.

He tell the boy say if de millipede crawl enter the white circle, e mean say the boy's destiny go dey bright but if e crawl enter de black circle, e mean say the boy's destiny go dey dark.

At last sha the native doctor con begin dey recite de incantation and de dead millipede start to dey crawl.


When de milipede reach de center of the two circles, e con turn and start to dey crawl
towards de black circle.

De boy dey watch am and as e wan enter de black circle, de boy con carry am and him put de milipede inside de
white circle.

De native doctor con shock as dis boy carry am, e con ask de boy y e do like dat & de boy talk say him no go fold his arms and watch his destiny crawl enter darkness because "HIS DESTINY IS IN HIS HANDS".

Lesson.: You fit be everything wey you wan be . E just depend on wetin you choose for your self no allow wetin you dey pass through choose your destiny for you.

lesson 2: no try talk say or think say you wan find out your tomorrow, you fit get disappointment and you for dey fear about how the result go be.

E Better make you put everything for God hand, because nah only him no go fit fail you.

Have a Happy Sunday!

image

Must read! I catch my friend on bed with my girlfriend (advise needed urgently)

image

I don tire oo..my name nah segun admin abeg help me post this.

Good day to all naijatoomuch goons wey dey house.

I don tire for my matter oo, de tori wey i wan share with una today be say, e get one girl wey i jam for club and with de way i sight this girl, she go good well if she see person wey good for handle her, and as i dey i no dey too fall for any kind yeye girl, but this girl just different, she just dey make me get sleepless night, and i no like to dey hide my feelings at all. This happened last year October to be precise, so as i tell this girl wetin dey my mind den she con first wine me for like 2 weeks, then she con finally agree sha, i dey make sure say i do everything wey i fit do just to dey make her happy everytime. Well me and the girl dey love up nicely, but something crazy happen today and i no for believe am, up on the way i love this girl, i met her with my best friend on bed, ha, God!!! My head don scatter, i don confuse so tey i no sabi wetin i go do the two of them, i no wan commit murder, but e pain me no be small.

My question be say, shey una think say this girl and my best friend don dey into this affair for long??

Another thing be say should i dump the girl or make i just continue cause she dey beg me, she said nah devil work!!

And for my best friend what should i do to him??

Am waiting please, help me naijatoomuch fans

image

Make we dey thank GOD say buhari's nah our president, Ajimobi said

De governor of oyo state wey him name nah Abiola Ajimobi dey praise president buhari for de anti- corruption war wey him don embark on since when him enter office

de governor talk am for radio say nah wetin good for nigerians be that.

He talk say "i fully support buhari". The governor con dey even thank God say nah him nigerians vote for, cause him explain say buhari's nah the best man for nigerians presently.

Ajimobi further explain say buhari na man wey dey determined to wage war again de politicians and officials wey dey chop naija money. "if we no take care of this bad habit for choa choa officials we no go fit grow our economy"

ajimobi talk say "them go appoint 10 special advisers and commissioners dis month, we don reduce our ministries to 13.

De money wey we go dey get nah to pay salaries, if we use am do another tin, e dey against law (illegal) and dem go pay about N17 billion to state government workers.

We suppose pay local gov't workers N9 billion but as at today, dem dey owe workers about N21.3 billion.

Wetin con mean say after dem use bailout fund pay workers salaries, we go still dey owe till our allocation or internal revenue increase.

According to him, de next action wey them go take nah to cut workers salaries, conserve or reconstitute.

Them no go give chance @ all, because dey ready to block all the place wey dem dey steal Nigeria money, and any civil servant wey them catch go ear the odor of him body.

People dey complain say we wicked as per the matter of traders, so we don calm down.

Now de same people don dey come our place say dem register Der embarrassment over de condition of our environment.

"we don decide say as from October 1, e no go easy for street traders cause we no go show mercy this time"

we go use Oyo Youth Empowerment Scheme (OYES) personnel take achieve that one!

We dey use this medium take inform una say Muhammadu Buhari don mark him first 100 days for office today, September 5.

Imagine this sheck a 20-year old guy wey get big hips like mercy Johnson

image


This guy wey dem dey call micah, chai, nah him dey trend fo instagram with his “biggest natural hips and bum”.

the bootylicious young man who him be upcoming R&B singer get some followers wey dey blast am about him big booty wey dey like woman own, but Micah no dey bother himself with wetin them dey talk .

Micah, wey get big booty wey even pass Kim Kardashian, K.Michelle, Nicki Minaj, Toolz, Mercy Johnson, Josephine Dumas, and some other bootylicious women talk say him curves nah natural and e no be surgically enhanced.

To prove to people say him no dey lie, e con post some of him photos.


image

image

image

image

image

image

image

image

Photo Credit: Micah Instagram

Friday, 4 September 2015

A ghanian actress don divorce her husband, after 4 days wey dem marry see wetin cause am here

image

Ghanaian Actress don Divorce her Husband just 4 Days wey dem do Wedding [See Why]

On the day wey dem do wedding , dat na about last week Sunday
Ghanaian actress wey her name nah Rose Mensah, which everybody know her as Kyeiwaa, don divorce her husband Daniel Osei, if no even sure wheda e reach four days wey dem marry sev. De Kumasi-based guy wey dey sell Spare Parts and him nah dealer wey tie the knot of marriage with the popular Kumawood actress about last weekend for Kumasi.

Twenty-four hours after them wedding, e come shele say the man wey she marry don get wife for house with kids sev...


And even now sev the Wife of Mr. Osei don also ear about the marriage but the husband tell her say the marriage between him and kyeiwaa nah just movie dey happen between them and nothing more. E also happen say Mr osei just go rent people as in the guy just go rent crowd for the weeding ceremony.

Kyeiwaa, don also talk to Kasapa FM say she don quit with Osei, and she no go ever ever go back to am again.

Chai this tori ehm?? I just dey confused cause i no sabi who dey at fault here.. Abeg una go fit tell me for comment wetin make the man do wetin him do!??

River don carry about 20 hausa people go..read more

image

image

i hail all NAIJATOOMUCH fans wey dey here with me, chai today tori no sweet my belle at all, una fit imagine watin i see today?? Dead body every where, naw for hausa people ooo, as river don full, everywhere flood dey, na him some mumu hausa boys go dey learn diving inside dirty water, just imagine, river wey full everywhere nah him dey go dey learn how to swim, atlas inside all of them 20 people was discovered dead!!!.
.
.
MAY DER SOUL REST IN PEACE SHA!!!

Small Doctor don drop another track titled – “Ile Ijo”

image

Small Doctor don release this hot track titled “Ile Ijo”.

Small Doctor no wan gree again o, as e don collaborate with famous artistes.

Nah one fantastic street anthem and a club banger.

Oya make you Download now and share your mind .

download Small Doctor – “Ile Ijo”

See 13 symptoms wey go show say you don get HIV

image

Na the 13 signs wey go show say u get HIV . for all those bad girls and those bad guys who like skin to skin diving into the va.gina that isaka raw intercourse even those who use condoms cases of leakages from broken condoms do often occur so Here are some of the signs and symptoms that may come with HIV infection Avery interesting article make sure you grab your popcorn:
Fever:
If you have practiced unprotected se.x, watch out for fevers as a symptom of HIV. Early after being infected by HIV, you may experience flu like symptoms. This can include a low grade fever that does not respond to medication. You may experience night sweats as a response to the fever. The fever is an inflammatory reaction to the virus entering your blood stream.
Cold Sores:
Cold sores can be a symptom of HIV. Cold sores are caused by the Herpes Simplex virus. It can occur as genital, rectal, or oral herpes. Anyone can be infected with herpes, regardless of their HIV status. Those who are infected with HIV and have cold sores may suffer from recurrent outbreaks of the herpes virus.
Night Sweats:
As the HIV infection develops in the body, flu like symptoms can appear. One of the most annoying and notable symptoms is night sweats. The sufferer may go to bed at a good temperature, but through the night may experience widely ranging body temperatures, going from very cold to very hot quite quickly. The physical response of the body is to pour sweat to regulate the temperature. The person may wake up soaking wet and have to change their sheets and clothing.
Skin Rash:
Skin rash is one of the most common symptoms of HIV. Called the “HIV rash”, this symptom can be seen in approximately 85% of cases. The rash may develop into blisters at the warm moist areas of the body, including genitals and facial regions.
Most rashes develop on the trunk of the body. The appearance of the rash is red bumps that may itch and peel.
Fatigue :
Fatigue associated with HIV may be the most under-reported symptom. Many people suffer from chronic fatigue but do not realize it is a medical condition. Chronic fatigue is tiredness that cannot be alleviated with rest. Fatigue is first reported in the flu like symptoms that accompany the early stages of HIV. Once this phase is complete, fatigue may not appear until AIDS develops
Yeast Infection:
As HIV develops, the infected persons immune system becomes compromised. One of the starting symptoms of a failing immune system is bodily infections. Yeast infections are very common, and they affect more than just women. The cause of this infection is a fungus called Candida. It can affect the body in different ways, such as vaginal yeast infections, thrush, intestinal infections, and more. Getting rid of these infections may prove futile until HIV medication is in place.
Weight Loss:
Weight loss in HIV infected individuals is common through the progression of the disease. When first infected, the flu like symptoms can cause nausea, diarrhea, and vomiting. This can cause a temporary loss in weight. As the illness progresses, weight loss can be caused by a condition called “AIDS wasting”. The U.S. Department of Health and Human Services categorize a person as having AIDS wasting when they have lost 10% or more of their body weight, and have experienced related weight loss symptoms for a period greater than 30 days.
Headaches:
One of the first symptoms of the flu related symptoms of HIV is an unrelenting headache. The headaches may develop into chronic debilitating migraines. Migraines become chronic after affecting a person for 15 or more days per month. 50% of people infected with HIV will experience headaches as a symptom, while 27% will experience chronic migraines. This is compared to the general population, where only 2% of people suffer from chronic migraines.
Body Pain:
Sore muscles and joint pain are common symptoms of HIV infection that occur in the early flu like phase. This can be caused by the swollen lymph nodes, or from rheumatic illnesses. Rheumatic disease affects the muscles and joints of the body, causing inflammation. This disease can lead to arthritis, fibromyalgia, and vasculitis. Some HIV medications can also cause these symptoms.
None:
The most dangerous symptom of HIV is having none at all. Many of those infected do not know they are. This can be particularly dangerous as the person may continue to have unprotected se.x, potentially spreading the disease. In 2001, it is estimated that less than 1% of the population has been tested for HIV. In South Africa, it is estimated that over 5 million people are infected. If you think you are at risk for HIV, get tested right away.

Thursday, 3 September 2015

Is it good for children to interfere in an argument between their parents

image

Is it good for children to interfere in an argument between their parents

As we all know that millions, in fact every couple do argue about one thing or the other and it may or may not eventually lead to break up.

This has even gotten to a point that parents no longer get ashamed of themselves to the extend that they beat and fight themselves like children.

Some fathers have even developed an habit which they must beat their wives every day, they have turned their wife to a punching bag.

Now today's question is that!
Is it proper to children to interfere in their parents argument???

Wednesday, 2 September 2015

Policeman Orders Woman To Bare Her Breast In Public Or Be Arrested (Photos)

image

Read According To The Report Below:-
After Aba I moved to Owerri in a public bus and I immediately regretted doing that.
Owerri is not as bad as Aba sha. It had calm to it but I saw bad road, mounds of uncleared refuse, but more absurd the number of roundabouts in that town for no reason and way too many billboards of Rochass that makes one dizzy.
We were stopped every 5 mins and the driver submitted 50 naira to the police and 100 naira to the Army. At a point I complained.
I was laughed at, what do I know. You are all shouting corruption and aiding corruption but nothing prepared me for the next stop.
We got here.the driver ran out of 50s so he decided to play smart and we were stopped.
The police man told us he would search us all. I refused to let this pervert put his hand on my body because I saw the way he was feeling the female up.
Mercifully I was on power dressing and when I said you don’t have such right to touch me, he knew I would not be toyed with.