This guy wey dem dey call micah, chai, nah him dey trend fo instagram with his “biggest natural hips and bum”.
the bootylicious young man who him be upcoming R&B singer get some followers wey dey blast am about him big booty wey dey like woman own, but Micah no dey bother himself with wetin them dey talk .
Micah, wey get big booty wey even pass Kim Kardashian, K.Michelle, Nicki Minaj, Toolz, Mercy Johnson, Josephine Dumas, and some other bootylicious women talk say him curves nah natural and e no be surgically enhanced.
To prove to people say him no dey lie, e con post some of him photos.
Photo Credit: Micah Instagram
0 comments:
Post a Comment