Monday, 14 September 2015

Photos of The Jos School Building wey Collapse on top 2 pupils wey dey injured

image

Nah one of the survivors of the school building wey collapse be this – nah the Abu Naima Primary and Secondary School, a private Islamic school wey dey for Jos, the Plateau state wey collapse on top pupils yesterday Sept. 13th.

Nah 10 pupils die from the incident wey shele.

May dem soul rest in peace.

image

image

see The school after the collapse

image

image

Related Posts:

0 comments:

Post a Comment