Monday, 14 September 2015

see wande cole, wizkid and Dj spinall dey inside studio together

image

Starboy Chief, wey him name nah Wizkid and the Blackest Diamond CEO ...lol, Wande Cole dey with ace Disc Jockey, DJ Spinall. Dey were captured in studio together recently.

Wizkid and Wande Cole don already promise Der fans say dem dey bring Der album this month, and i think dey don dey work another collabo after Der first hit track wey dem do together ‘For Me’ wey feature Wizkid debut album, Starboy.

If this nah collabo between this three bad guys, then Nigerians no for wait again o …

Related Posts:

0 comments:

Post a Comment